Logo
Wakajeje @Wakajeje 2 years
20 years old no wan date him mate but him papa mate , later In life he go wan come back if d small boy of that time don level up ... Woman eee... @InvincibleTech
Edu Brazeal @edu_brazeal
Omo, na to marry outside naija o. Nigerian girls and money na 5 and 6
2 years
In response to Wakajeje to his Banter
InvincibleTech @InvincibleTech 2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
Our girls no just be better market..
You no see as other babes dey rush us but this our poor babes dem no value us..
Chai this world self no balance, just try do nice gentle guy enter their DM and say hello, dem next two response dey always carry billing gum body.
Wakajeje @Wakajeje 2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
Bro ... Poverty makes them have the mentality that they can sell beauty ... Niger men are suffering ooo, well it's so good I have my Liberian babe .. so sweet !