Edu Brazeal
@edu_brazeal
2 years
Abeg I say make I ask, those of you that lick plate, do you lick and swallow or do you lick and spit out? ?
Liked by Edu Brazeal and 2 others
Better no lick ? punta plate at all dan for you to spit out na.. abi you won waste nutrients?
Edu Brazeal
@edu_brazeal
2 years
In response to InvincibleTech to his Banter
Baba i no dey put mouth for unholy place, I just wan know how una dey do am, I sure say you be master of lickimg plate
InvincibleTech
@InvincibleTech
2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
No me ke for weh VDM dey, people don crown am already.. punta plate lord