Edu Brazeal
@edu_brazeal
2 years
Abeg I say make I ask, those of you that lick plate, do you lick and swallow or do you lick and spit out? ?
Liked by Edu Brazeal and 2 others
Talentedwe
@Talentedwe
2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
Na nylon I take dey eat. To answer this your question wait for me here let me call a Very Dark Man to answer this.?
InvincibleTech
@InvincibleTech
2 years
In response to Talentedwe to his Banter
Ye ye mogbe kasala don burst oo, so na VDM be the lord of punta plates
Talentedwe
@Talentedwe
2 years
In response to InvincibleTech to his Banter
Or should I call Oxlade??
InvincibleTech
@InvincibleTech
2 years
In response to Talentedwe to his Banter
We no fit call out everybody..
even our ancestors sef dey lick ? punta plate lowkey.
I dey even suspect Adam sef
even our ancestors sef dey lick ? punta plate lowkey.
I dey even suspect Adam sef
Eh na, person weh chop apple ? no go con lick ? punta plate ?️ you sef reason am na