Edu Brazeal
@edu_brazeal
2 years
Abeg I say make I ask, those of you that lick plate, do you lick and swallow or do you lick and spit out? ?
Liked by Edu Brazeal and 2 others
Wakajeje
@Wakajeje
2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
???? I no dey do that thing ... Na woman need to do it ...
That one sef dey inside life but she no go gree cos she believe say where monthly circle dey pass , mouth no suppose reach there.
InvincibleTech
@InvincibleTech
2 years (E)
In response to Edu Brazeal to his Banter
Punta plate weh be stainless wakajeje com you say make I no lick ? how na??♂️
Wakajeje
@Wakajeje
2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
My guy say he dey lick punta
But not plate ... Is there another punta !
But not plate ... Is there another punta !