Logo
Edu Brazeal @edu_brazeal 2 years
Abeg I say make I ask, those of you that lick plate, do you lick and swallow or do you lick and spit out? ?
Liked by Edu Brazeal and 2 others
Wakajeje @Wakajeje 2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
They need to tell us more ..
Edu Brazeal @edu_brazeal 2 years
In response to Wakajeje to his Banter
Lol, I sure say you follow dey lick plate
Wakajeje @Wakajeje 2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
???? I no dey do that thing ... Na woman need to do it ...
Edu Brazeal @edu_brazeal 2 years
In response to Wakajeje to his Banter
Unto equality nah, she blow you, you lick her, give and take
Wakajeje @Wakajeje 2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
That one sef dey inside life but she no go gree cos she believe say where monthly circle dey pass , mouth no suppose reach there.
Edu Brazeal @edu_brazeal
???
2 years
In response to Wakajeje to his Banter
Wakajeje @Wakajeje 2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
My guy say he dey lick punta
But not plate ... Is there another punta !
InvincibleTech @InvincibleTech 2 years (E)
In response to Edu Brazeal to his Banter
Punta plate weh be stainless wakajeje com you say make I no lick ? how na??‍♂️