Edu Brazeal
@edu_brazeal
2 years
Abeg I say make I ask, those of you that lick plate, do you lick and swallow or do you lick and spit out? ?
Liked by Edu Brazeal and 2 others
Wakajeje
@Wakajeje
2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
???? I no dey do that thing ... Na woman need to do it ...
Wakajeje
@Wakajeje
2 years
In response to Edu Brazeal to his Banter
That one sef dey inside life but she no go gree cos she believe say where monthly circle dey pass , mouth no suppose reach there.
Punta plate weh be stainless wakajeje com you say make I no lick ? how na??♂️